Friday 5 August 2011

2000

Omo na Don Jazzy cause am sha..... Have you heard my own version of Enigma?
Eni..... what? Choi, dulling boy, Don Baba dropped a new beat and trust your boy naa... I killed it!!! When you turn Musician sotey Don Jazzy don sign you,I asked with my mouth open, oh its only a competition with 2000 dollars as prize money. Haaaa, no wonder,so Ekene as yahoo yahoo no pay na so you join music? Meanwhile since when did you start singing..... Haba Nuel, no dey stroke me like this nah, you na my guy, wetin you want make others talk? Meanwhile as my guy, na you be the first person to hear am! Now I have "dead". Oya let us play it nah, increase the volume so your neighbours go feel my flow..... Ekene, since when you start dey flow join? Wait lemme listen to it first oh! See see, guy you've not even heard it and.... Oya sorry, but my neighbours dey write exams so it will not be loud please.
"Av always wanted to say, Na Who Do da beat oh, Don Baba Jay, incase you don't know, this is my first time in the studio..... Pause  that thing, my guy have you submitted? Nuel listen and shutup!  Oga sorry, play it.
"I guess am big meat" na like that Rick Ross talk am abi? "This 2000 dollaz na me go get am, any other rapper try me, he go break arm" Hia, omo your flows too tight oh! Mehn you get talent like this you no talk since? Ehm, that na why come nah, know you will like it.... ehm, wetin dey be sey we never mix am, auto-tune go join sef, you will like it but abeg borrow me 2000 make we add money go mix am! Eh, you never submit? I want to remix it, got new lines after my studio section...gimme when Don Jazzy pay me, you will get your money! How much you want again, 2000 dollars abi naira, well E no dey,wetin dey be say if na 2000 dollars, Don Jazzy go give you and if na 2000 naira, omo comot outside, I get 8 o'clock paper!!!!!!!

9 comments:

  1. Lol at ''I get 8 O clock paper'' Nice one!

    ReplyDelete
  2. Hehehehe! All bcuz of 2grand! Choi! Lmfao. I have dead! Nice 1 bruv!

    ReplyDelete
  3. Thanks jare, please no one should "dead" oh

    ReplyDelete
  4. And doz anyone here know the winner of d enigma challenge?And doz anyone here know the winner of d enigma challenge?

    ReplyDelete
  5. i knew this was gon be good sorry i'm just reading it lappy things.....#3words you are good.....that is all!

    ReplyDelete
  6. Loool. This is actually pretty funny. What cracked M̶̲̥̅ε̲̣̣̣̥ up was the ignorance of the guy and the 8 o'clock paper rush.lol

    ReplyDelete